letra de letter to my guys (ltmg) [remix] - boy muller & mr eazi
[verse 1]
just imagine
say me and my guys get bugatti
no be say i dey vex cause you get money pass me
but t’aba jo lowo por no be bad thing, oh
biko teach me how to catch fish
shoutout to my n-ggas wey dem dey for me
if i dey gbege and me i call them, dem go gbe body
ah, a’mo fake friends a’mo colour yin
e go make sense if me and my guys be somebody
if all of us are winning no be small joy o
tell me shey yunno go like make we convoy, oh
i know i am human i dey f-ck up o
tin ba she e dakun mashe mu mi s’okan o (dakun mashe mu mi s’okan)
[chorus]
sati ramoni jowo
as you dey bless my daily work
no forget all my padi
’cause e go sweet me for my body
ti a b’ajo j’ejiyan
moti gbadura l’oru ganjo
mo ri e abobi
the way you dey show me your loving
[verse 2]
just imagine
city boy, boy, city boy crew
city boy to everything we be want to
[?] love, it be real love
peace of mind, [?]
[?]
but me, i thank god for my mommy life
i know dey smile any time i see the light
[?]
[?]
[?]
insteand of making money, [?]
[?] classic
oh, my god, [?]
[?] get bughatti
[?]
just imagine
[chorus]
sati ramoni jowo
as you dey bless my daily work
no forget all my padi
’cause e go sweet me for my body
ti a b’ajo j’ejiyan
moti gbadura l’oru ganjo
mo ri e abobi
the way you dey show me your loving
sati ramoni jowo
as you dey bless my daily work
no forget all my padi
’cause e go sweet me for my body
ti a b’ajo j’ejiyan
moti gbadura l’oru ganjo
mo ri e abobi
the way you dey show me your loving
letras aleatórias
- letra de attention - capital fanny
- letra de ghost - canteen
- letra de round the bend - crimson spirit
- letra de untitled_mar01 - foreverboymush
- letra de not(e) to you - toby yellow
- letra de draghi come mario - da bp (rapper)
- letra de me without you - squirtgun
- letra de praga (part. 1) - baratamusic
- letra de i'm on fire - dicte
- letra de 100 noći - lumen sqarta