letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sinna - bouff

Loading...

if i breathe, if i look, if i talk everybody go deep am
anything dat i do, dey go tek am for head go gossip am
one day dis gyal, next day dat gyal womanizer
never talk say i holy, all of us na sinna oh

one day dis gyal, next day dat gyal, womanizer

when i walk in di place better clear am
plenty babe wey dey talk to each other
who dat n-gga right there in di humma
bad bele people go witness jehova
everyday i dey march am march am
money come i dey count am count am
pretti gyal i dey knacc am knacc am
competition don kalas kalas

you go die by di gun, if you doubt di gun aha
ain’t n0body bad pass di jigga
tell dem n-ggas to follow di leader

oya tell dem n-ggas to follow di leader

if i breathe, if i look, if i talk everybody go deep am
anything dat i do, dey go tek am for head go gossip am
one day dis gyal, next day dat gyal womanizer
never talk say i holy, all of us na sinna oh
if i breathe, if i look, if i talk everybody go deep am
anything dat i do, dey go tek am for head go gossip am
one day dis gyal, next day dat gyal, womanizer
never talk say i holy, all of us na sinna oh
can’t believe dat dey doubted my style
told dem boys im di man of di year
from di north to di west
when i drop i dey sell
you book show for your city, no full am
i dey talk but di action i do am
took a year off, dese n-ggas don cool down
afrobeats agenda dem no push am
dem kno say bouff di baddest
mek you try i go show you di madness
jiggaban no dey give dem any time
tell dem people to wait in line
no dey pay anybody respecc
competition dey know im di best
mek una no come think im your equal
anybody wey doubt am, i follow dem say

you go die by di gun, if you doubt di gun aha
ain’t n0body bad pass di jigga
tell dem n-ggas to follow di leader
you go die by di gun, if you doubt di gun aha
ain’t n0body bad pass di jigga
oya tell dem n-ggas to follow di leader

if i breathe, if i look, if i talk everybody go deep am
anything dat i do, dey go tek am for head go gossip am
one day dis gyal, next day dat gyal womanizer
never talk say i holy, all of us na sinna oh
if i breathe, if i look, if i talk everybody go deep am
anything dat i do, dey go tek am for head go gossip am
one day dis gyal, next day dat gyal, womanizer
never talk say i holy, all of us na sinna oh
sinna sinna sinna sinna man (sinna sinna sinna)
k!lla k!lla k!lla k!lla man (k!lla k!lla k!lla)

(jiggaban)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...