letra de tell me - boikingz
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j-pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
letras aleatórias
- letra de unexpected - dee lee
- letra de black widow - bullet to the heart
- letra de night shade (bonus track) - lil hesitation
- letra de готова (ready) - vanyaposhly
- letra de stygia - two feathers
- letra de respira - jana de paula
- letra de frederick - freddie konings
- letra de kids - yecca
- letra de something, somewhere - sxmpra
- letra de white noise - graphic nature