
letra de haba(remix) - blaqbonez,eris emo
blaqbonez ft eris emo -haba remix
[intro]
haba haba haba
[eris emo] verse 1
you too pretty for my mental eeh
if i die then i diee
come kuno my type
you the one
that am supposed to lovaa
you got this boy on the low low low
down to earth like a kandolo
blaqbonez and eris emo
filile nga amlilo
this a vibe zed and naija
for every bodyy ooooihhh
i goti girl with fine body
fine like an empress
noti number 9 she a 10 and she impress
heny henessy moët on the go oohhhhh
ifya so ndapena limooo
[hook] blaqbonez
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
hennessy moët don they go
me i don they slow lolo
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
haba haba haba
wetin be the matter
shey na because i get e power
wey you wan k!ll me fro my mama ah
haba haba haba
i don dey loose my temper ah
amaka send your aza ah
she no leave until i wire
because of you nwanyioma
me i no con pai for here
many many rappers turn each other to enemy
if your booty was a rapper e for deadly
if you must scream my oh my
oh my baby why oh why
tell me tell me all this rappers don they plenty
if your booty was a rapper will you impress me
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
bebetibe bebeti bebe
letras aleatórias
- letra de waiting - adam evans
- letra de dirty water - the blackeyed susans
- letra de stick it out - dätcha mandala
- letra de the angry soul and the empty sky - pussy willows and pancakes
- letra de alone (ft. krayda & h.i.m the sage) - triple.v
- letra de mica song - happy to be here
- letra de invencibles caprichosos - livertadores
- letra de vete - cano oasis
- letra de hood - ecsta
- letra de far from home - nicole atkins