![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de little issues - blaq jerzee & skiibii
first play
trouble
any little issue
oti di gobe
she wan break up again
oh yeah
shalaye!
you go explain tire
emi gan o se mo
me sef i no do again
every time wey i call your phone
tell me say you dey inside a meeting
tell me say you dey with your mumsi
(but them see you for quilox)
and you serious relationship
say you don’t talk with your ex
and you no dey dating site
(but them see you with debo!)
i try to talk to you
you give me attitude
i’m feeling insecure
maybe this love no sure o no
sometimes i miss you too
i lovе me enough for us
i gots to keep my cool
make i no losе myself oh no
any little issue
oti di gobe
she wan break up again
oh yeah
shalaye!
you go explain tire
emi gan o se mo
me sef i no do again
wonder why why
if love is for real o
say for lekki no love at all
i try to talk to you
you give me attitude
i’m feeling insecure
baby this love no sure o no
sometimes i miss you too
i love me enough for us
i gots to keep my cool
make i no lose myself oh no
shalaye!
you go explain tire
and no evidence mo gbe
any little issue
oti di gobe
she wan break up again
oh yeah
shalaye!
you go explain tire
emi gan o se mo
me sef i no do again
any little issue
oti di gobe
she wan break up again
oh yeah
shalaye!
you go explain tire
emi gan o se mo
me sef i no do again
letras aleatórias
- letra de violet - triplego
- letra de another day - lawren
- letra de i got you - freddy hale
- letra de new dreams - 4oto
- letra de holy woman - laureline
- letra de menemadhe - mc kresha & lyrical son
- letra de jag gråter bara i regnet - akustisk version - newkid
- letra de just one golden touch of your hand - george stewart
- letra de dead end - alex winston
- letra de extra - valee