letra de bandolero - blaq boss
as i dey manya
biko pass me the ganja
cus me i no wan retire
life na choice
steady grinding
everyman has his agenda
uganda touchdown abu dhabi
i never see anyone with utazi
mazi okeke
call me that girl ngozi onye be
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem dey do
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
many things wey
i want to say
but i no wan talk eh
no be mistake
but by grace
wey we dey live our lives ehh
and some people
be out trying to stress you
i no fit mingle
with those wey no send me ooo
e mana a furu gi na anya
you con dey form you con dey form
nne go di ego a duru oh
nwanyi oma biko bara mu egwu cus
i want to feel among follow my guys
do wetin dem they do
me i want to feel among do wetin dem
unpatalon lo bandolero
summon my girls on duty
o baby make we go shut down
tonight na for me and you
dey do
m si ya baby what’s up
ka m puta n ezi o si m mu boy f-ck off
baby idi too bad mana mua gats lock up
nye the boy chance you go see i no go f-ck up
letras aleatórias
- letra de farenheit - bloom twins
- letra de el orgullo y la visa (remix) - david civera
- letra de una storia inventata - milva
- letra de george best - oyche doniz
- letra de szarość - clev
- letra de gridlock - k.a.a.n.
- letra de the motto - chris o'bannon
- letra de afinal - laura lyra
- letra de lo sai che - duke montana
- letra de a fuego (remix) - bizarrap