![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de ironu oloja - bizzonthetrack
intro
una mehn, i no go lie you
everywhere don cost for this country
even oil don cost
omo i no see food chop again
oloun! buhari na b-st-rd
na b-st-rd
why you lie to me
why you lie to me
baby i say tell me all the truth don’t lie to me
why you lie to me
why you lie to me
baby tell me what i wanna hear don’t lie to me
awa ile yen laleyen but ao ba e nile
they said you went to greet your boyfriend ni eko ile
awa ile yen laleyen but ao ba e nile
they said you went to greet your boyfriend ni eko ile
see i don’t know why i feel so sad
i don’t know why i feel so bad
i don’t know why i feel so mad
i don’t know why i feeling this sad
mo wa ile yen laleyen woh lo tijade
pelu oko afesona oh deh ponmile
i was sad,so sad
i was sad,so sad
i won’t lie to you at all i was sad
but you lied
i swear to god you lied
why you lie to the boy
why you lie to me at all
awa ile yen laleyen but ao ba e nile
they said you went to greet your boyfriend ni eko ile
awa ile yen laleyen but ao ba e nile
they said you went to greet your boyfriend ni eko ile
see i don’t know why i feel so sad
i don’t know why i feel so bad
i don’t know why i feel so mad
i don’t know why i feeling this sad
outro
kai walahi
aboki walahi
one basket of tomato now na 15 thousand walahi
buhari na scam, no be s.c.a.m oh! sc-m walahi
that guy na b-st-rd
things just cost anyhow, god go help us punish am
walahi, kai walahi
letras aleatórias
- letra de marameo - mukunda (ita)
- letra de z nią - bolo&lolo
- letra de show ya - laylo!! (usa)
- letra de в лучшем случае (at best) - суп харчо (sup harcho)
- letra de как ты? (how are you?) - guram d
- letra de unshakable - captain e
- letra de rocking the city 2024 (2024 remastered) - dave rodgers
- letra de wake up mp3 & lyrics - imagine dragons
- letra de j'te kiffe (slowed & reverb) - asdek
- letra de born evl - 1551