
letra de bisi - bigslimzy
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for the
night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want the money
when dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
na so bisi start to ball nicely o
bisi no dey tire bisi all night o
na so i see bisi for club o
i tell bisi say that she too fine ooh
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
put am for your body my bae
as i see you so i loose control
na who go match your cruise
i got a news for you
sheybi na boss control
na me and you today
i no go liе for you
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for thе night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want money when
dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
letras aleatórias
- letra de tempo per l'azione + stammi lontano - sangue misto
- letra de gimme gimme - quan
- letra de blauw - sepia
- letra de crazy (listen to my heart) [greek alternative version] - harry x
- letra de behind it - 706sanrio
- letra de wie weit kann man gehen (yu-gi-oh!) - anime allstars
- letra de i think - jrftw
- letra de where's all the adults in peach creek - kevin and the bikes
- letra de бенгальские огни (sparklers) - гриива (griiva)
- letra de ik mis je - waylon