letra de chioma - beverly oh
beverly oh eh
yeah
selebobo on the beat
brother smile cause you no know tomorrow, but oluwa guide you oh
nne, sister smile cause you no know tomorrow until god surprise you o eh
god wey do am for me
e go do am for you (for you)
i go lift his name up high cause na him dey give me life
god wey do am for me
e fit do am for you
join me as i give him all the praise yeah
chorus
chioma eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh, chioma eh eh
e lе le
hmm
i am that i am
i thank the lord for making me thе person that i am, am
you changed my whole life
you turn small girl to very big madam eh
na god, na god dey do am for me
dem say na jazz eh, dem say na jazz eh
but dem no know na god, na god dey do am for me
he give me big money, i buy moto for mommy
ehe ehe
chioma eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh, chioma eh eh
ngwanu tebe egwu
tebe egwu
tebe egwu
tebe
ngwanu tebe egwu
tebe egwu
tebe egwu
tebe
ngwanu tebe egwu
tebe egwu
tebe egwu
tebe
ngwanu tebe egwu
tebe egwu
tebe egwu
tebe egwu
ngwanu
brother smile cause you no know tomorrow, but oluwa guide you oh
nne, sister smile cause you no know tomorrow, until god surprise you o eh
god wey do am for me
e go do am for you (for you)
i go lift his name on high cause na him dey give me life
god wey do am for me
e fit do am for you
join me as i give him all the praise yeah
chioma eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh eh, chioma eh, chioma eh
chioma eh, chioma eh eh
e le le
hmm
letras aleatórias
- letra de disturbano - delta v
- letra de every candle - skii mask jordan
- letra de дыши (breathe) - musica di strada
- letra de face the facts (live) - annisokay
- letra de aimin for the stars - cravxnumb
- letra de places - mental map
- letra de shots - chris marshall (jam)
- letra de avioneta - annette moreno
- letra de someday (cover) - jun hyo seong (전효성)
- letra de a true story (wake up happy i wish) - db mandala