
letra de holy jah - bella shmurda
bella shmurda – holy jah lyrics
uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
ah-ya-ya, fine boy, bella, aya
aya-ya
happiness, happiness, happiness is all i need (mm-mm)
i no want stress, no worry (mm-mm)
we all out here surviving (mm-mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
dem go whine you, no panic (mm-mm)
whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa)
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah-ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm-mm)
i no want stress, no worry (mm-mm)
we all out here surviving (mm-mm)
evidеnce, many vex, nitori economy
dеm go whine you, no panic
whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
go shawty-shawty, go loco-loco
dance to the gbẹdu, porogodo
wetin you dey find for sokoto
ọmọ, e fit dey your ṣokoto
issa lonely road, many don lose hope
person no fit know
when e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah-ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm-mm)
i no want stress, no worry (mm-mm)
we all out here surviving (mm-mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
dem go whine you, no panic (mm-mm)
whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
letras aleatórias
- letra de bzz! bzz! (unrelease) - wecad
- letra de let’s go! - timurshak11 & lastik
- letra de project nn - 2gerch
- letra de unto us - ryan ellis (christian)
- letra de finally rich - skidri
- letra de saturday night's alright (for fighting) - nye live version - sam ryder
- letra de leader santana - eli therula
- letra de i should be so lucky (7" backing track) - kylie minogue
- letra de money - mozzart
- letra de sunflower experiment (ft. lili daans) - day brake