letra de new-genz - beeg jai & tekky milli
akelebe say, i dey burst their head
big man thing
collect check, tight your face
no do giveaway, you no be 50 cent
even jesus christ almost run from earth
ten plus ten, two zero
the aura so heavy it’s way beyond scores
high fashion, ogbafia
these are men with style, mafia them
sobobo, jiggy shotigbo
rabbers choke for hand
e many for here
don julio, big man thing
spark up mary jane
make we dey on cloud 9
jogodo jogodo jogodo jogodo
feel am i’m the wavy
abele abele abelesu
(less cap, big moves)
(big jai, big st–ze)
only money, only money
only money matter fit make me mental
only money, only money matter
only money, money-money
money matter dey make me mental
only money, only money matter
(moti jogo)
(moti wa, moti f-gbo)
wetin be this?
wetin be your excaladizz?
i dey for you, as you dey for my chills
na your body na him dey make a man dizzy
take it easy
wetin dey sup?
as the party wan sup
call my girlies dem, come
super star play, i sabi play ball, uh-hm
wetin dey sup?
as the gbedu wan drop
call my girlies dem, come
super star play, i sabi play ball, uh-hm
i no go dull on myself
when i pull-up on my st–ze
you know me i must come through
abelebe, me i stubborn
ma guy if you price me
you know i must catch you
only money, only money
only money matter fit make me mental
only money, only money matter
only money, money-money
money matter dey make me mental
only money, only money matter
dem say i be new-genz
(find money)
new genz wey dey turn up the show
(i dey find money)
burst their head, i dey clear all their doubts
(find money)
eh, they all wanna know
(i dey find money)
they all wanna vibe
dem say i be new-genz
but i be old man wey shut down the show
burst their head, i dey clear all their doubts
eh, they all wanna know
then all wanna vibe
letras aleatórias
- letra de viva la kuch - yung 69 & 0ld 420
- letra de swing down, chariot! - the staple singers
- letra de hollywood & vine - rick braun
- letra de rise - zimba (sipo)
- letra de honey badger - g-mo skee
- letra de stand alone - fresh life worship
- letra de yksinäiset - vesa-matti loiri
- letra de la rabbia degli ultimi - _big_f_92
- letra de let her go - violetta
- letra de så gla du e mi - too far gone