
letra de money - bee deric
yeah, yeah, yeah
sound from a vibe man, chill, yeah?
for you, i gotta struggle every night and day
paper wey dey trouble many many mind all day
owo, kudi, naira or dollar
we must get am, cause we dey work hard
we must get am, cause we dey work hard
owo, kudi, naira or dollar
we must get am, cause we dey work hard
we must get am, cause we dey work hard
anytime any day, yeah, anywhere me i dey
me i need money, money-money, likе plenty money
anytime any day, yеah, anywhere me i dey
me i need money, money-money, like plenty money
cause when i get this money
fine girls go dey call me now
big boys go dey call me now
cause when i get this money
fine-fine girls go dey call me now
big-big boys go dey call me now
yeah, dem go dey call me now
for you, i gotta struggle every night and day
paper wey dey trouble many many mind all day
for you i gotta struggle every night and day
paper wey dey trouble many many mind all day
life is full of tragedy
me, wan make money
me, wan do a lot of things for me family
if you got bad energy stay far away, yeah
f y i, me no need no stress
big-big time me i just wan flex
talking ‘bout the money, me, i just wan flex
talking ‘bout the money, me, i just wan flex
yeah yeah
anytime any day, yeah, anywhere me i dey
me i need money, money-money, like plenty money
anytime any day, yeah, anywhere me i dey
me i need money, money-money, like plenty money
cause when i get this money
fine girls go dey call me now
big boys go dey call me now
cause when i get this money
fine-fine girls go dey call me now
big-big boys go dey call me now
yeah, dem go dey call me now
one day, when i wake up
celebrating jah before me bake up
when you see the shining stars for me life
steady keep up with a vibe all day, all night
bring the riddim to heart and soul all time
sounds from a vibe man, chill, yeah?
letras aleatórias
- letra de bogate devojke, siromašni momci - sinan sakić
- letra de odejdź w swoją stronę - kamis (pol)
- letra de each one teach one - ceyion
- letra de srećo, doviđenja - mile kitić
- letra de windy city - wydcooper
- letra de ashoob - benyamin bahadori
- letra de perfect lies - tatana
- letra de zingarella - peppino di capri
- letra de my consequences - yuronono
- letra de cœur bonus - jcpanga