
letra de money - basketmouth
money lyrics
[intro]
basket
if i, if i do, if i, if i do, if i, if i do, if i
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
for this on god
[verse 1: oxlade]
na money be the root of all evil
but na still money dey send person go school
money be the root of all badness
but na still money wey turn obo to baddest
na money dey commot person for single
and when i get money i go fit drop my single
hmmm wele wele it’s very simple
so when i get the money all of them go fit to mingle
kirakita no dey get the power
na calamity dey make person dey sour
i no say me i no get the power
but when i get the rabba i go get all of the power
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
for this on god
[verse 2: efya]
hmmm
?
[chorus: efya, oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
for this on god
(duktor)
if i do mistake get money
people go sabi -who i be
[outro: oxlade]
i go dey spend, i go dey gazza oh
i go dey spend everyday, i go dey gallo oh
i go dey spend, i go dey tan na oh
come to the money, come to the money
letras aleatórias
- letra de szomorlányok - co lee
- letra de late night memories - leo cebillo
- letra de children shouldn’t play with dead things - che
- letra de ntceme - evanspyv
- letra de que sera sera - christina perri
- letra de flow - zenith & experiencer
- letra de crni urus - medi (bih)
- letra de fuego (da roots) - troubless
- letra de let him know - tona glover
- letra de depois do baile - japãozin