
letra de rest - barry jhay
[intro: chief dr. sikiru ayinde barrister (mfr)]
ẹni ọlọhun na l’ọlọhun ni yan, omọ ibunu adamọ
le f’apa janu o, ẹ simi ariwo
[verse 1]
chalé dey rest, no be your face dey upon dollar bill
i never lose my cool to dead people
sipping on my gin and juice (shark, more)
boys on my ass, n-ggas stay by my booze
i don’t snooze, so i ain’t got sh-t to lose
ọmọ, if you ain’t talking money shuush
i’m stacking up like i should
ẹ fi wọn lẹ kan ma wu’rùngbọ̀n
odoyo, ọmọ tó yi o gbọn o
i say me, i no dey for cho-cho-cho
if you dey feel me, i f with ya
and if you know everything [?]
mo le gbe ẹ goal-goal, gbe ẹ l’handicap, no cap
[pre-chorus]
oh-oh na wetin man dey work for naim he go chop o
no food for lazy man o, oh-oh yeah
and na the cake wey you cut for yourself naim you go chop o
no do pass yourself o
no depend on n0body o
[chorus]
(as ọmọ iko)
n0body, n0body, n0body o
(ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
n0body, don’t depend on n0body
n0body, n0body, n0body
n0body (ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
[verse 2]
ehn before them use ejo injure me
moti [?]
nake n0body con dey pressure me, i dey allergic to worries
ye, before dem use ejo injure me
pe mo ti gb’owo [?]
aṣẹju ni ọlọ́run o fe o, aṣete l’oba aṣeju o
everybody wan go heaven but n0body wan die
if you get [?] body to dey do them one kind
ebelebe bo, see me see trouble, see me see wahala
then it’s happening wetin i never see with my two koro-koro eye
[pre-chorus]
na wetin man dey work for naim he go chop o
no food for lazy man o, oh-oh eh
and na the cake wey you cut for yourself naim you go chop o
no do pass yourself o
no depend on n0body o
[chorus]
(as ọmọ iko)
n0body, n0body, n0body o
(ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
don’t depend on n0body
n0body, n0body, n0body
(ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
n0body o
[outro]
as ọmọ iko
ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami o
oh [?]
oya ye’ri e oko, omo ye’ri e (sunshine)
letras aleatórias
- letra de tears don't fall - anti-light
- letra de neon rust - hot foxes
- letra de case closed - j-script
- letra de rock enough - lil x21
- letra de song for dogs - brayan medina
- letra de an der bar - vitjaaa
- letra de no photos plz (demo) - bigbabygucci
- letra de dog food - otuka
- letra de trajeto pra índia 2 - nicowithadreambr
- letra de утро (morning) - дельфин (dolphin)