letra de omahema - ayzay
yee eee
ooh naa na
ayzay, on the microphone
ooh naa na
i’m k!lling this song one time
one time, eeh, yeee
i want you for life oh my babyyyy
na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
you dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
you restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
under thе rain, girl, i go be your umbrella eeh
ella ellla, еlla ella ella, ella ella
pretty cinderella, ooo ooo
because i love, love, love, love you
my papa, carry me go sancooo
them think say, i don psycho
because i love, love, love, love you
my mama, flog my yansh
say, i be omo olodo ooo ay aaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
soromu, kanyi laba, laba
odo yewu, ooh na
soromu, kanyi kuba, kuba
oyo yo mu, eeh
say, nwa mara nma dancey ooo
nwa mara nma, shakey ooo
stay with me, iyawomi
baby, baby, baby, baby yoo, yoo eeh
i want you for life oh my babyyyy
na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
you dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
you restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
under the rain, girl, i go be your umbrella eeh
ella ellla, ella ella ella, ella ella
pretty cinderella, ooo ooo
letras aleatórias
- letra de по минску - oneton & lovemoney
- letra de ave maria - bella taylor smith
- letra de falling - blended vinyl
- letra de increible - chuwi
- letra de hermostasis - jesse markin
- letra de your kind - louis wright
- letra de rapping fast (2nd) - sinisterb
- letra de anymore - blended vinyl
- letra de don't miss it - gary (x) finneran
- letra de please stay - grokz