
letra de panic - ayo maff
[intro]
(oh oh oh) (hm, mm, mm, mm)
wọn le ṣe bi ọmọ owo o
(decs motherf-f-f-)
ma ba ẹ lọna l’alagomeji
(ayo, ayo maff)
[verse 1]
i just start, make them no rush me
i might be famous, but i am somebody too
yes, i am nothing, i am working, i’m on a journey
(oh oh~oh)
adrenaline fẹ pa wọn
must you be the main actor?
them don try, them no pass us
wọn le ṣe bi ọmọ owo
ma ba ẹ lọna l’alagomeji, my padi o
if things go wrong, don’t put the blame on me, abọbi
ma ba ẹ lọna l’alagomeji, my padi o
if things go wrong, don’t put the blame on me, abọbi
[chorus]
say na anxiety, i get anxiety
ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, i get anxiety
so, if i no see you, i go dey panic o, i go dey panic o
if i no see you, i go dey panic o, i go dey panic o
[verse 2]
igba ti mo de’le, mama hug me like ten times
she’s now living a new life
she’s giving a genuine smile
i’m so happy, i feel fly
i was in a different place when i found this
aiye, ọmọ, iwọ ṣa ma ba mi kalọ
promoter gb’owo mi saalọ
mo ṣe ayahausca for my sanity
i love you, no be familiarity
mo di champion, eleniyan
dem chop~e my filet mignon
ọmọ aiye, ọmọ aiye fa’gbo, fa loud
anything is allowed
they don sabi my sound (rrah!)
ọmọ owo, ọmọ owo ra’le, ra benz
wọn pe ọlọpaa, awa fo fence
bandana causing madness (let’s go, let’s go, let’s go)
[chorus]
say na anxiety, i get anxiety
ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, i get anxiety
so, if i no see you, i go dey panic o, i go dey panic o
if i no see you, i go dey panic o, i go dey panic o
letras aleatórias
- letra de unforgettable - gary b lucas
- letra de brightside - lukeglad
- letra de famous cats - curdle motif
- letra de digger - blameless
- letra de 너를 보는게 지친 하루에 (seeing you on a tough day) - song haye
- letra de it's so unreal - davina michelle
- letra de 2004 - 01099
- letra de ludwig von beethoven - jean-luc le ténia
- letra de thälmann techno - hammersichel
- letra de runs in the family - zandi holup