letra de lazy baby - ayo maff
mentally o mentally
i’m not ready o
i no get power
kori ko mi yo
you know say n0body
sabi my papa
so hold on to me
ma jen shubu
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
alejo lowo ma fi alejo shere
f-ck my maths teacher mr wande
pythagorus theory i never use am one day
i no do molly again
i don stop codine
i gbayi lola igba loni igba n lo
if only you can ready my heart
ni tori e baby i’m hurt
maybe later i go make you proud
i wrote this letter cause i’ve been sad
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
dnd dem no fit call am omo
o baby shey normal
o baby shey normal
shеy normal
to ba shey normal
mo ma shey normal
letras aleatórias
- letra de ju-on ii - sentfromiraq
- letra de wariant "c" - aya rl
- letra de why they mad 2 - ryan mc
- letra de i say (romanized) - shinee
- letra de i'm a user - cookin' with grandma
- letra de alba sul mare - claudio villa
- letra de atte: el cabezón - panchito arredondo
- letra de 神奇的糊塗魔藥 (pills) (the perfect match live) - 林家謙 (terence lam)
- letra de rapper friends - wokeups
- letra de fck my friendz - narnar