letra de hello - ayo maff
(say this love is magic)
i’m not living lavish
i dey manage money
i dey call my baby onyeoma
i like your body
orin di owo
orin di ola
lo jen wa dupe
i miss my lover
she relocate go yankee
h-llo h-llo h-llo…
you no dey online
baby h-llo o
h-llo h-llo h-llo…
i no see your post
baby h-llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
ah for gate
weytin musa never see
for money
nothing wey i no fit do
longetivity i pray for longeti
aloyin lohun omo owo
mo tu ti de
tell dem say i dey lock in
mo dem jara mo
to my ex i say f-ck you
i don move on…
take paracetamol meji for my headache
i’ve been trying i stopped smoking igbo
h-llo h-llo h-llo…
you no dey online
baby h-llo o
h-llo h-llo h-llo…
i no see your post
baby h-llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
letras aleatórias
- letra de the breaking of the day - darlingside
- letra de white house - denuit
- letra de i'm not a girl, not yet a woman - the slumber party - cast
- letra de all 4 nothin - jayo shea
- letra de wieder hier - beslik meister
- letra de i've been on delivered for three hours by my crush - pisstin
- letra de sejam bem-vindos ao baile da selva - rennan da penha
- letra de dom - kwiat jabłoni
- letra de settle down - niouport
- letra de king cobra - cobra maltase