letra de .alhaji. - artsalghul
[hook]
i show dem one time
now they want mine
no go enter one chance
you dey flex online
you be bolo offline
dollar no gree come down
me sef i no go fall down
the street is mad over me
na me dey run town
for the street them dey call me alhaji
too much money dey my pocket
my trouser dey fall down
they think i be sagging
i no dey beef i just want to faaji
bazen tell that lil boy make he fashi
he dey jonze i dey f-ck on his barniе
they wan make i come do show for uk
oya gimmе the kpali
[verse]
emi omolope
mo ti sha’she ma gb’ope
lo si church lo dupe
i just go knack ajoke
yeh my pastor i dey dap am
him pikin i dey knack am
dem dey collect offering for church
e reach my turn i pack am
i don make money
now all the babes dey yodi bombo
i give them shoki shombo
arts? you sl-t!
all these yansh why would i be gay?
bae sit that p-ssy on my face
i wanna get higher touch the sky
how many cana i go take
[hook]
i show dem one time
now they want mine
no go enter one chance
you dey flex online
you be bolo offline
dollar no gree come down
me sef i no go fall down
the street is mad over me
na me dey run town
for the street them dey call me alhaji
too much money dey my pocket
my trouser dey fall down
they think i be sagging
i no dey beef i just want to faaji
bazen tell that lil boy make he fashi
he dey jonze i dey f-ck on his barnie
they wan make i come do show for uk
oya gimme the kpali
letras aleatórias
- letra de good for you (2002) - jennifer nettles
- letra de 12345 - аля super (alya super)
- letra de plaisir - kysmelo
- letra de börn guðs - bubbi morthens
- letra de regret 101 - mouth culture
- letra de maybe - young lame
- letra de ghost girl - slayer diesel
- letra de cynical - hall johnson
- letra de benz - بينز - burhan - برهان
- letra de people please - kaylee rose