
letra de rest on kashy - anonymous music
intro
no oh, oh-ohh
o ma shey, oh-ohh
ikunle abiamo oh
(v-v-v-v stix)
huhn-huhn, huhn
verse
nightmare wey me i no fit to forget
i go remember ′til my end
the things we shared and the plans we had
only jah fit to heal my pain
and i miss you callin’ my name (barry)
“i miss you” is how to pretend
whenever i started to worry
bro, i wish i could see you there (see you there nah)
verse
bro, smile forever please
happy soul, but make their lifetime bleed
if na person do this one
makе hin sef no die again
and if na god do this one, na to covеr all your shame
chorus
tinba le f′oju mi kan e l’ekan si
inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
ikunle abiamo oh
tinba le f’oju mi kan e l′ekan si (l′ekan si)
inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
ikunle abiamo oh
verse
e dey sadden me for heart, i no fit take am off my head
this na lifetime scare way no fit to heal to my head
you be young legend, my brother
all your good deeds don dey follow you
the faces wey you put smile
all of us dey miss you
omo, your type of ginger
i no fit see the type again
verse
but diamond stone die
in our heart is where you stay
you be young legend, my brother
all your good deeds don dey follow you
the faces wey you put smile
all of us dey miss you, walahi
chorus
tinba le f’oju mi kan e l′ekan si
inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
ikunle abiamo oh
tinba le f’oju mi kan e l′ekan si (l’ekan si)
inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
ikunle abiamo oh
bridge
oh-oh
′til we meet again, my brother
in our heart is where you stay
babatunde, t’oba d’orun, ko sh′orun re
all of us dey pray for you, my brother
in our heart is where you stay
′til we meet again
awon toh she’leyi, k′oma shey pe l’aye
bridge
i know say, everybody go die one day (one day)
but, n0body deserve to die this way
e dey pain me for body
e dey ache me for my heart
oh, o ma shey
ikunle abiamo
chorus
tinba le f′oju mi kan e l’ekan si (yayy)
inumi a dun oh-oh, ara mi a ya gaga oh (inumi a dun)
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey (o ma shey)
ikunle abiamo oh
tinba le f′oju mi kan e l’ekan si
inumi a dun gan ni, ara mi a ya gaga oh-oh
oh-ohh, oh-ohh, o ma shey
ikunle abiamo oh
(it’s stormatique mix)
letras aleatórias
- letra de broken - alleviate
- letra de coastin' ft $nt nck - simari t
- letra de weiter 2 - twizzla67
- letra de rebel - ky porter
- letra de antiseed - exodus
- letra de the fires of division - exodus
- letra de lunatic-liar-lord - exodus
- letra de brzeg - thecassino
- letra de we're gonna miss these days - dave barnes
- letra de face down - sniper gang