
letra de eli - annie feat. spenskid
smoking weed and am drinking liquor
getting high, feeding from the pitch
no one notice, no one notice?
as i dey pop my pill, i dey pop champagne
getting high feeding from the pain
no one notice, no one notice?
somebody ahh somebody
somebody come call my mummy
somebody ahh somebody
somebody come call my daddy
i dey feel am for body
e dey do me tingalili e dey tingalili
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli (yeah yeah yeah yeah)
ahh n0body really know wetin i dey face o
n0body really know wetin i dey see
n0body really know wetin i dey think
nah nah nah
they see me shining they wan bring me down
i never blow them dey hate on me now
congratulations but you no mean am
(but i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(and i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(dem go dey looku looku looku looku shame dem)
shame them oh shame them ohh
but i go wuru wuru wuru wuru gbese
steady me and my guys, we go dey dey gbese!
make n0body stress me
make n0body stress me
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli eli
(but i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(and i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(dem go dey looku looku looku looku shame dem)
shame them oh shame them ohh
but i go wuru wuru wuru wuru gbese
steady me and my guys, we go dey dey gbese!
make n0body stress me
make n0body stress me
somebody ahh somebody
somebody come call my mummy
somebody ahh somebody
somebody come call my daddy
i dey feel am for body
e dey do me tingalili e dey tingalili
letras aleatórias
- letra de in the moment - justim
- letra de saturday night - matt williams
- letra de mechikoulyouml3id [remix] - klam
- letra de love fell down - gavin creel
- letra de just the two of us - smooth jazz
- letra de mgharba tal moute - don bigg
- letra de coz i'm the g - rietti
- letra de late nights - thundamentals
- letra de never gonna beg for it - nick de la hoyde
- letra de seven nation army - union of sound