letra de d thing - alvin spiff
hook
turn up..
come collect… come collect girl
come collect…4x
bounce along
mr deejay turn the music louder…
the boy lookin’ so fresh..
spelling like a million dollars…
and when i step in the club
i dey make the ladies gaga..
and if i no carry come
ii say i must carry waka
bounce and whine your waist
we never begin the show…
she say she wan kno my place…
[oh lord of mercy ]
the way you waka
my pretty girl your a bad gurl..
me looking your hips ur shape and ur styles gurl…. oh na na
hook2
everything fresh and clean
[everything fresh and clean ]
she say she wanna feel d thing
[she say she wanna feel my thing]
hook
turn up..
come collect… come collect girl
come collect…4x
uh lord….hear me now
chaw!
see this shawdy wey come my end
her front, back too sharp and correct
and if she gimme that kind connect
i no send i go bend am collect yea yea
looking like a set up because all the hot girl dey come my spot ….ye ye yeih
and so she tell me take off your jacket me tell her say man’s not hot… yeih!
yawa dey, wahala dey
this one dey burst my brain
she wan taste wetin i get
and so me give rubba dub style eh
oh nuh nuh nuh see as we dey mash up the dancehall
oh nuh nuh nuh see as we dey make dem dey want more
hook2
everything fresh and clean
[everything fresh and clean ]
she say she wanna feel d thing
[she say she wanna feel my thing]
baby … you look fly..
i wan cha to be mine…
baby.. you look fly…
i wan you to meet i….
you drive me crazy…
you look fly..i wan cha to be mine…
baby… how come you look so fly..
wadup.!!
how come you look so fly aah…!
onwa’moiyee
alvin spiff dor oni yeeh…
chockie inna d resident…
letras aleatórias
- letra de la mélasse - henri dès
- letra de lonely life - connor leimer
- letra de drill - amine 16-3
- letra de telephone dreams - wolf circus
- letra de two-faced - xpainwarriorx
- letra de wolf - chadjr
- letra de roll it back - big daddy swolls
- letra de the misanthropist - crossbreed, mtd, mr traumatik
- letra de walislawekk - dziura w moim sercu - walislawekk
- letra de pineapple express - rvs feat. ghettox