
letra de track 3 - ajebo hustlers
lyrics from snippet
[pre-chorus]
i know the color of your heart now
velvet red it is
you know i’m quite a pessimist
hoping we gon’ create good memories
you know say you sef you’re a wild one, okorokpe to say the least
nwata bu nu aute she get the rizz
put you on some munchies and some trips
[chorus]
dodorima
tell the uber guy to take left or he follow the map
uuyeah-uuyea, uuyeah-uuyea
come with your friends, angela and somadina
i say na all of una
[verse]
kpos, eh
24/7, 365
the banny still dey come my way abruh, i no fit decide
chidera dey my warri, angela dey with my guys
i don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
sweet girl wey like to chewing gum me
abi na love? this one na discovery, abobi e don be
fine girl wey come get uglies
letras aleatórias
- letra de heart in the moment - schama noel
- letra de siroti ani i bo - kanda kodža i nebojša
- letra de noćima sanjam - bajaga
- letra de aquarius - wing
- letra de checkin' out the ave. - 1805265 - pudgee tha phat bastard
- letra de diaspora - tiken jah fakoly
- letra de meu universso é você - trio da huana
- letra de ship to shore (dj dervish ship shape remix) - dub narcotic sound system
- letra de jellyfish fields forever - alex bolton
- letra de rules of adulthood - in hoodies