
letra de don't dm - adeyemi tropicana
toh toh selah!!!
[hook: adeyemi tropicana]
won le mi mo salo
i’d gently row my boat
i’d never miss the road
[verse 1: adeyemi tropicana]
man don dey craze, he change his hairstyle everyday dem think say na swag eh
(dey for their, dey play)
i dey for my lane, if sapa come and i no gallant, wetin i go gain
(so double my pay)
as a young asé, i speak j-panese and i topped it with little francais
(jép suis, ello babe)
and if you no fit pray, as omokunrin aye e ti baje, okan le
(so hear when i say)
[chorus: adeyemi tropicana]
if you no get money on your mind
don’t dm me
don’t dm me no oh
and if i never evеr cross your mind, unless you need something
don’t dm me no oh
causе i’ve been working (3ce) and i don’t think i will stop oh
hustle everyday like till i buy pjs huh
[hook: adeyemi tropicana]
won le mi mo salo
i’d gently row my boat
i’d never miss the road
[verse 2: adeyemi tropicana]
i say wetin man gain oh
these days i no want anything just focus on my pay
(sanwo mi maye)
and if you e no be faith oh faith oh how i wan explain ibi ta de
(adura lo se)
and if i no fit calculate won ma rojo
mo ka psalmu 28, mo de lo
and if you no dey do all the balance equal
no dey use eye for me joor
all for the pay
if nothing mi ti lo
[chorus: adeyemi tropicana]
if you no get money on your mind
don’t dm me
don’t dm me no oh
and if i never ever cross your mind, unless you need something
don’t dm me no oh
cause i’ve been working (3ce) and i don’t think i will stop oh
hustle everyday like till i buy pjs huh
[outro: adeyemi tropicana]
won le mi mo salo
i’d gently row my boat
i’d never miss the road
won le mi mo salo
i’d gently row my boat
i’d never miss the road
letras aleatórias
- letra de где ты?(where you?) - bautixx
- letra de pain - lil fog
- letra de good vibes - crizalogy
- letra de волна (wave) - waverapp
- letra de blues - save face
- letra de jessie's girl (demo) - rick springfield
- letra de temper, temper - richard m. sherman & robert b. sherman, george stiles
- letra de mamamama (mä haluun kaiken) - ursus factory
- letra de my love - t. stanley
- letra de billy 4 - gretchen peters