letra de win - adekunle gold
win lyrics
[verse 1]
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
some ah dem dey want to gum body
where dem dey dey when i be n0body
if i talk true dem ah come for me
but if dem talk true dem want my company
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hol me down (for loving me)
morе life to the fans you changed my lifе (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win-win
in this life of sin-sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win-win
wahala ko kan mi-mi
every other day i gotta win-win
win so hard i make a scene
[post-chorus]
win-win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
[verse 2]
wetin no k!lli-k!lli me
better never come back
suffer suffer omo see my throw back
winning so sweet i’m not tryna lose
don’t wanna go down omo i refuse
ahead, ahead i dey run my race
i give dem gap but them still dey chase
winner man make you give me sp-ce
[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hold me down-down-down (loving me)
more life to the fans you changed my life (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win-win
in this life of sin-sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win-win
wahala ko kan mi-mi
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
[post-chorus]
win-win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win-win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
letras aleatórias
- letra de i can't get started - duke ellington
- letra de bıktım - halimberes
- letra de dont let my magic die - tr1st4n
- letra de what you kno about dat - tiffany blade
- letra de trippiesuave - trippie redd & k suave
- letra de es negribu tevi - trench mafia locco
- letra de kad bi me majka ponovo rodila - zorica brunclik
- letra de pamaskong anyaya - bukas palad music ministry
- letra de dilibogyó - bruway
- letra de le sac - sheldon