
letra de it is what it is - adekunle gold
[verse 1]
people wey no dey feed you
always the first to talk about your life
look at the irony
shame you for public come dey beg for side
don’t get it twisted, i no dey kiss ass
that sh-t is not healthy
keeping my distance
some people are worse than pandemic
[pre-chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensivе sh-t, oh
if e no be money
do not disturb mе, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[verse 2]
money no dey bring happiness, oh
na when i get money i realize, oh
but i no be hypocrite
i dey pray make you get your own too
see, bad times will never last
elemi lo ma last, life come at you so fast
small time you don become wetin you hate
low-key, they hate their life
and they’re lonely, no energy for n0body
we no dey happy for me, for me
low-key, you hate your life
and you’re lonely, no energy for n0body
no waste your time, man, i no see you
[pre-chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensive sh-t, oh
if e no be money
do not disturb me, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[outro]
it is what it is
it is what it is
letras aleatórias
- letra de ratu barbie - happy asmara
- letra de snakebites - geo sunsetmoth
- letra de pra ninguém ficar parado - roberta miranda
- letra de butterfly flex - soulsight
- letra de he's with us - riley elliott
- letra de window in the shade - mundy’s bay
- letra de fake love - jusclassic
- letra de όλα θα πάνε kαλά - 12os pithikos
- letra de school night - greer
- letra de tenderly - prinze george