letra de head - abele life
head
fine boy nananaaa
me i no just come this life
i get plenty why
i the always think am twice yea
this life we dey na one chance
omo me no fit the drag you know sey mr. man must to chop
somebody feeling me say yes
‘cause i go ball like burna
n0body fit take my sp-ce
my hustle go pay nanana
‘cause i go ball like burna
n0body fit take my sp-ce
my hustle go pay nanana
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
cus i no fit carry last oh nanana
small time but i no be outcast
i look dull brother me i too sharp
call me up telly me i too sure
i say tell me why you the look for my downfall
my only girl nahim you want f-ck yea
i no trust anyone again
put my eyes me i want money
if you see me you go see devil
anything wey go give me i’ll take
me i the run am
i no get time to watch p-rn
i no trust anyone again
put my eyes i want money
i no send n0body
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
give me head oh
give me head oh
give me head oh
cus i no fit carry last oh
cus i no fit carry last oh
letras aleatórias
- letra de even if i could - genuine leather
- letra de proibidona rmx ssa (bônus) - gloria groove
- letra de helluva women - deante' hitchcock
- letra de xızı dağları - nizami rəmzi
- letra de smutasy i kutasy - mery spolsky
- letra de that's all she wrote - cozi zuehlsdorff
- letra de posta foto, faz carão - mc tato
- letra de y son varios - niggas clicka
- letra de fancy interlude (sped) - zai'lyn love
- letra de the end continues… - love hunters