letra de i matter - 9ice
na so e be
anybody wey wan die make e go die
na me matter p-ss i love myself
i too dey relevant, naso e be
i matter, (before nkor) na the matter p-ss
i matter, you could call me bashourun ga
i matter, that’s why we rock your area
i matter eh, mo surrender
i matter eh, i surrender
money matter p-ss eh, i surrender
anytime every blessed day
i must dey your gender
gbogbo igba te ba ni nkan re se
you must need my performance
weather na your birthday eh
weather na your house warming
weather na your naming ceremony eh
i must be your musician
i matter eh p-ss obama
i matter eh p-ss goodluck jonathan
i matter, i matter eh p-ss nelson mandela
i matter eh p-ss komen k-ma
i matter, (before nkor) na the matter p-ss
i matter, you could call me bashorun ga
i matter, that’s why we rock your area
i matter eh, mo surrender
i matter eh, i surrender
na me matter p-ss eh, mo surrender
see call me timaya
see people in the street dey call me wale
anytime i p-ss for road everybody dem a shouty shouty
omo aiye
all the people in the ghetto in the street
when they see me they halla dey tell me baba tuale
but if don’t know now you know now, chineke me
i say back ina the days i dey drink awapa
i smoke okito, i dey drink dongoyaro
see right now i dey pop champagne
n-body dey complain am sipping don perion
see the people wanna momuor
after all and their sister dem dey momour
them dey carry my matter because me i too matter
see everybody na me be egbere papa eh
i matter, (before nkor) na the matter p-ss
i matter, you could call me bashourun ga
i matter, that’s why we rock your area
i matter eh, mo surrender
i matter eh, i surrender
na me matter p-ss eh, mo surrender
bo ni irese o n fi demo
eyi to ti fi koni panu
see my standard is on the high side
see the way i preach my time
come rain come sun i will be along side
am on the road side that lead to my success
with church mind
i matter eh p-ss obama
i matter eh p-ss goodluck jonathan
i matter, i matter eh p-ss nelson mandela
i matter eh p-ss komen k-ma
i matter, (before nkor) na the matter p-ss
i matter, you could call me bashorun ga
i matter, that’s why we rock your area
i matter eh, mo surrender
i matter eh, i surrender
na me matter p-ss eh, mo surrender
i matter, (before nkor) na the matter p-ss
i matter, you could call me bashorun ga
i matter, that’s why we rock your area
before nko before nko before nko, i surrender
i surrender, before nko before nko
i surrender before nko before nko)
letras aleatórias
- letra de eterno singular - whayzze
- letra de waiting for you - dravek
- letra de afterlife - killstation
- letra de burna - jayblem
- letra de never leave - cjthesaucegod
- letra de gay nightcore - trndytrndy
- letra de gaia alive - watergh0st
- letra de pro/kontraliste - cachita
- letra de feel this good - polygon (dnb)
- letra de seasick - me and him call it us