
letra de problem - 6izzy black
na this thing the make me the make mistake again man
crazy
chorus (oxo)
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
(money money)
verse 1 (peezee)
we dey carry go we no dey carry come
we dey spend dough when we catch fun
we dey pop money like fountain
we be king kong for the kingdom
dem dey go low when we sing song
we dey play girls like ping pong
we dey soh soh we dey doh doh
we dey jungudu jungudu
gbefun
chorus
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
verse 2 (6izzy black)
enwerom oge
chobam n’ime ogbe
life we dey live
money is involved
oluwa gat our back
who dey yarn bereke
who dey yarn repete
who dey
who dey
who dey hmmm hmmm hmmm
who dey
if you yarn anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
if you talk anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
chorus 2x
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
letras aleatórias
- letra de rock with us (blackbear remix) - yung pinch
- letra de mad scene - versatile
- letra de interlude - audrey mika
- letra de lublean - redi
- letra de yielding the iron fist - dyscarnate
- letra de be someone - netnobody
- letra de draco - soulja boy tell 'em
- letra de dog food - crosstown beezy
- letra de greyness - bea troxel
- letra de the great depression (reimagined) - as it is