letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de salary 4 life - 2baba

Loading...

[intro]
ekwe, ekwe, ekwe
ah ekwe
(in the beginning, in the beninging)

[verse 1]
in the beginning we the hustle dey start o, dey start o
to put sugar for garri, na the game plan be that o, be that o
wake up in the morning and i stretch up my feet, no time to slack ’cause man must to eat
no go surrender, no go retreat, man no go quit, ah

[chorus]
[?]
so when the sun bright make hay, you hear?
serious matter, no play for the yarn
so i hustle every night and day to dey get
salary for life (sala, sala, sala)
salary for life
nothing wey go come my way to stop my salary for life (sala, sala, sala)
salary for life
hustle every night and day [?] salary for life (ekwe)
salary for life, salary for life (ekwe)
[?] (ekwe)
[?] (ekwe)

[verse 2]
nwanne, odiro easy
to make money
monkey no fine, but na him mama pikin
trenches on fire, the streets are not smiling, ye
no food lazy man o, hustle with back-up plan o
[chorus]
[?]
so when the sun bright make hay, you hear?
serious matter, no play for the yarn
so i hustle every night and day to dey get
salary for life (sala, sala, sala)
salary for life
nothing wey go come my way to stop my salary for life (sala, sala, sala)
salary for life
hustle every night and day [?] salary for life (ekwe)
salary for life, salary for life (ekwe)
[?] (ekwe)
[?] (ekwe)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...