letra de odi ya - 2baba
help me spread this message like globacom make n0body come here dey
come dey form i know say no be everybody follow come and no be every
(breast-) wey be silicon ehen make dem no come dey wash you and make
you do exactly what you wan do make you no say i no tell you make you
no let devil come dey use you but if i tell you say i love you abeg
abeg no go turn me your mugu airtime 30 billion no go do you airtime
(?) oga no go see you ehen and if i start to dey stress you let me
know because i no want to vex you bottom line
na only you wey know you the same time you go do wetin wey favour you
ahh oyi a lo mayen ko ri gbo so make we do the thing jeje
make we do the live-show eh aih eh eh oyi a lo mayen tu gbo so just
be living your life and do the thing jeje
live-show if body dey hot you, drink water no come
come dey form like b-tter because i know say you
know say i know you and no be every dressing go fit you (
ehen!) make you no make me mara eh attentiveness for my matter eh i
no fit halla i no fit shout i no wan make
na me and you dem talk about and if i tell you say i like you abeg no
let shakara come dey k!ll you airtime 30 billion no go do you airtime
letras aleatórias
- letra de don't leave - j. brown
- letra de my rice (romanized) - sushi boys
- letra de voglio cantare - peppino di capri
- letra de dark magic - nothing,nowhere.
- letra de ansaky - أنساكي - tommy gun (mtm) - تومي جَن
- letra de nie jestem romantyczny - zeamsone
- letra de finished giving my heart away - jomie
- letra de too much smoke - ddg
- letra de не кричи (don't scream) - fankov
- letra de graffi - maninni