letra de iheneme - 2baba
[intro]
eh tua
tuale tuale
i love you…i love you
thank you…thank you
i love you, woah
thank you, thank you, thank you
merci beau
obrigado
gracias
dan keso
med ase
asante sana
ngatenga
siyabonga
i love you
thank you
[verse 1]
me i love the stereo
to the people on stereo
sotey people forget o
make dem dance like say no tomorrow
[pre-chorus]
no be small thing
to be giving all the people what them wanting
‘cause i know you know sey this na live show
for sure e no be eeny meeny miny mo
whether from kano or from toronto
shege yaro
nothing like gidigbo
this jam that you feeling
e no be beans oh
‘cause if you wan shele
i go change the things oh
hey abi no be change you dey want?
change is always constant
oya change your style and change your pattern
sing
[chorus]
ihe neme ebelebe nya
something want to happen
and it’s something i cannot tell you oh
‘cause this something’s very very heavy oh
ihe neme ebelebe nya
if there’s something you want to show
make sure like w4, you got the control
no time for story oh
no time for story eh
sugar na jedi o
make sure that you ready
make you no miss this something eh
no time for story eh
sugar na jedi eh
make sure that you ready
make you no miss this something eh
[verse 2]
hey sakpolokpo ha marica sirica, ericha haha
hey spiritual
them never see anything
them never know wetin want hit them
them never know what wetin wan touch them
wan do them, wan follow them
[pre-chorus]
no be small thing
to be giving all the people what them wanting
‘cause i know you know sey this na live show
for sure e no be eeny meeny miny mo
whether from kano or from toronto
shege yaro
nothing like gidigbo
this jam that you feeling
e no be beans oh
‘cause in one time
i go change the things oh
[chorus]
ihe neme ebelebe nya
something want to happen oh
and it’s something i cannot tell you oh
‘cause this something’s very very heavy oh
ihe neme ebelebe nya
if there’s something you want to show
make sure like w4 you got the control
no time for story oh
no time for story eh
sugar na jedi eh
make sure that you ready eh
make you no miss this something eh
no time for story
sugar na jedi eh
make sure you ready eh
make you no miss this something eh
[bridge]
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro ohh
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro
ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh
[chorus]
ihe neme ebelebe nya
something want to happen
and it’s something i cannot tell you oh
‘cause this something’s very very heavy oh
ihe neme
ebelebe nya
if there’s something you want to show
make sure like w4 you got the control
no time for story oh
no time for story eh
sugar na jedi o
make sure that you ready eh
make you no this miss something
no time for story eh
sugar na jedi eh
make sure you ready
make you no miss something eh
letras aleatórias
- letra de tell me (prod. jody) - bvmbii
- letra de yo quiero ser tu amor - rumberos
- letra de zasnęło we mnie wszystko - zdzisława sośnicka
- letra de i be workin - gucci mane
- letra de ostracized fae the opera - werd (sos)
- letra de ahí estaré - xavibo
- letra de beauty in the bricks (acoustic) - spit syndicate
- letra de love fine - john cluxe
- letra de temporary loan - marika hackman
- letra de luna (remix) - tayro castro