letra de amplifier - 2baba
na na na na na!!! na
na na na na na!!! yeh
na na na na na
oya! oya! k-mbaya, together amplifier
rewire, no need them turaya
chai! tumbaya, together amplifier
oya! oya! rewire no need them turaya
as i see you so, i suspect you ooh
cause i know you and the gold eeeh
and as you see me so, and i know you know
say i get only god eeeh eeh
all i know you want the answer
just like every monkey want banana
that’s why you have to work harder
work hard you get to the lamba (lamba)
cause the lamba is the thing that every body want to see see see
they want gold eh eeeh
so lets work, work for you as you work for them too
so you can see your testimoniii eeeh
whether you dance hip hop or you dance makossa
na any namе wey you like you go answer
whеther johnson or you be hamza
make you work, make you dey halla
oya! oya! k-mbaya, together amplifier
rewire, no need them turaya
chai! tumbaya, together amplifier
oya! oya! rewire no need them turaya
aah hu aaaah, ooh what a lovely day
see us, as we dey here so, i just wan dey feel-high-re
eeh eeh eh, he too like ishoro
you see me, as i dey here so, i just wan dey feel-high-re
eeh eeh eh, he too like ishoro
wetin you dey find? make you shine your eye well well ooh
shine your eye well well ooh
where you dey go, wetin you dey find?
make you look well well ooh
look well well ooh
where you dey go, wetin you dey find?
make you shine your eye well well ooh
shine your eye well well ooh
where you dey go, wetin you dey find?
make you look well well ooh
make you look well well ooh
as i see you so, i know you like better thing ooh
see as your eyes dey shook oohh eeh
you wan chop me as you wan chop the anger
be careful make you no put hand for fire
anyhow wey you do, my guy you go tire
eh eh, you go tire, tiiiire
na who ah ah! go waka round the way?
see us, as we dey here so, i just come to feel-high-re
eeh eeh eh, he too like ishoro
you see me, as i dey here so, i just come to feel-high-re
tumbaya, together amplifier
oya! oya! k-mbaya, together amplifier
rewire, no need them turaya
chai! tumbaya, together amplifier
oya! oya! rewire no need them turaya
oya! oya! k-mbaya, together amplifier
rewire, no need them turaya
chai! tumbaya, together amplifier
oya! oya! rewire no need no turaya
oh what a holiday, what a holiday
you see me, as i dey here so, i just come to feel-high-re
aah hu aaaah, oh what a holiday
letras aleatórias
- letra de the drawback (all of this for you) - joy division
- letra de call on drew - drew carter
- letra de 미유 미유 (meow meow) - clc
- letra de selva sola - mercedes sosa
- letra de that's how i got to memphis - whitey morgan and the 78's
- letra de the troops - dutch rebelle
- letra de comme une geisha - julie zenatti
- letra de milim - מילים - har’el ska'at - הראל סקעת
- letra de terra altaneira - atleta e treinador
- letra de förlorad - invsn