
letra de save me - 2baba - oscar heman-ackah
save me, save me, save me from myself hmm
i no go f-ck up oh oh oh yeah
(save me, save me)
save me
(save me from myself)
(make i no go f-ck up ooohh)
save me, save me
since i was seven years old
have been following my destiny
because i know say life na yolo
i maintain my lane
dancing my rhythm (my rhythm)
i hustle everyday to feed my family
keep making all of my people to be proud of me
onm fu ko owoicho, oye n k-m ge lohi, hmm
as i dey work my hustle, everybody dey police
grammy boy you winning, but they spoke and you lose
you look me dey laugh like say
dem no dey mess
even people wey dey judge me
no be say dem holy pass
i no go lie, even me self wey dey talk
no be say i innocent ooo
that’s why i’m begging you to
save me, save me, save me from myself
make i no go f-ck up oh oh ooo
save me, save me
everybody get expectations
dem no send your own explanation
dem forget say me self i be human being o
as i dey work my hustle, everybody dey police
grammy boy you winning, but they spoke and you lose
you look me dey laugh like say
dem no dey mess
even people wey dey judge me
no be say dem holy pass
i no go lie, even me self wey dey talk
no be say i innocent ooo
and that’s why i’m begging you to
save me, save me, save me from myself
i no go f-ck up oh oh ooo
save me, save me
listen to audio
letras aleatórias
- letra de friends i'll never forget ( for my penn state buddies 2) - mist triple-g
- letra de intro (voices) - chinx
- letra de no more - d'banj
- letra de every river - single version - runrig
- letra de en la oscuridad - sfdk
- letra de tremidinha - 98 fm
- letra de bmsd - lucius (rap)
- letra de grave yard - aztbm
- letra de freelogia. intro - freelogia
- letra de 02 (κενό) - jolly roger