letra de call jehovah - 1da banton
i say your not my ni–a yeah, yeah, yeah
ofe jami si wo wo wo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
small pikin wey no like to dey hear word, hear word
stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
john 3:16 tell me say make i dey fear god, fear god
cos as the pastor dey preach
everybody dey jalo, jalo
i say we dey call jehovah o eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova eh
we dey call jehova o
if you gеt problem no dey call me, call mе
i say make you call jehova o eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehova eh
i say your not my ni–a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni–a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say no be gra gra na tactics
if you waka kuru-kere you go jam crisis
oya cool down, cool down
take am, take am jeje
i know say e been no easy o
ten thousand turkey one kilo
family people dey bill o
say but we no go gree we go fight
we dey call jehova eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova o eh
we dey call jehova o
if you get problem no dey call me, call me
say make you call jehova eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehovah o eh
i say youʼre not my ni–a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni–a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
melody originalo melody
original 1da banton deyaaaa
letras aleatórias
- letra de flip dc full attack - mc architecture
- letra de brothers never lie - anthony lazaro
- letra de who sheed - baby boy da prince
- letra de next single - dremo
- letra de 6 million stories - foreign beggars
- letra de mama mia - lildrughill
- letra de drop the burden and float - march to the guillotine
- letra de angry inch - hedwig and the angry inch - original broadway cast
- letra de paye-moi c'est tout - vald
- letra de fake city, real city - lolina