
letra de bambiaalah - 1bigg toney
[intro]
yeyeyayaya
yoyoyoyoyo
⸻
[verse 1]
1 on 1, who wan de check am?
i de ball pass david beckham
bigg toney, i de carry go
the girls dance to my music, oh
anywhere i go, them dey follow me
i’m the life of the party, she said
i got diamonds on my t–th, she like
it de shine on my wings, i’m fly
for the streets, e no easy, my guy
mama send me the money for flight
who wan sleep when we feasting tonight?
me, i no want bambiaalah
⸻
[chorus]
for the streets, e no easy, wahlie
man de run many miles to survive
who wan sleep when we feasting tonight?
me, i no want bambiaalah
bad energy no fit to survive
where i de go, na me carry the light
it’s the girls dem party tonight
me, i no want bambiaalah
⸻
[vibes]
(plenty money, plenty money)
me, i no want bambiaalah
me, i no want bambiaalah
⸻
[verse 2]
my mummy, she de pray for me
i’m on stage and i’m performing
all them girls dem a like to perform
when i go daddy showkey on you
tasha de dance to my song, no cap
all the fat-ass girls, everybody jab
come with my umbrella — on guard
feeling like rihanna, asap
rock on my grills, i be chewing expensive
i like those girls wey de like to spend it
you can’t relate — this one no be wire
i wire am, her mama de call am
the wire long enter her mama account
efcc don gon carry mama — for villa
baba ati jakpa from apapa to osapa, london
i’m the baddest one
⸻
[vibes]
(plenty money, plenty money)
me, i no want bambiaalah
me, i no want bambiaalah
letras aleatórias
- letra de tammy - akira the don
- letra de medical terminology - it-jo.
- letra de friend the end - bol4
- letra de real life - jungsu
- letra de don't wanna hear it - ki3mir
- letra de don’t stop (taking me back) - swada
- letra de i'm the ice - raindear
- letra de underdog - julien boss
- letra de tell me more - juliana joya
- letra de talk about it (missions) - huey briss