letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de na wetin dey no - unchained xl

Loading...

[magugu]

who no know go know
who no sabi go sabi
unchained xl, skunkadelic, mapadi
no be gari make you soak am for your brain
e go marinate
three bad guys about to blow
with no hand grenade
elevate to grace
na di vision
no be fake stay around hair
like weave-on
real nappy afro from the roots
culture installed in system from youth
i rebuke (holy ghost fire!)
any evil come against us
omo naija aj boy
raised in lagos
independent, i no dey ask for favours
everyting dey cost
no ting as free labour
only if you be slave in the old days
now that they mentally control our behaviour
the only way to break free na knowledge
diet no be only food but also information

na wetin dey know? (eh hehn)
yeah (yes)
see dem times we dey hustle
we no get
say na wetin dey know? (ah-ah)
yeah (yes now)
we dey do our ting
we no send
say na wetin dey know? (eh hehn)
yeah (omo naija)
omo naija to the end
say na wetin dey know? (wetin dey know)
na wetin dey know? (wetin dey know)
yeah
na wetin dey know

yup
culturally piecewise
frankenstein
pops was a victor (uh)
moms was a mastermind
creative with the condiments
they cast the lots and played hopscotch with continents
that’s why i’m confident (sabi?)
see i’m descended from a lineage of dominance (woo!)
bars off the richter when i fill em with my common sense
and yet, i’m always deeper than the speakers of the obvious (uhuh)
ha, now that’s what i call intelligent flow (sabi)
stay underground but i shine with a h-ll of a glow
planes notice me from the sky, where i’m planning to go (eh hehn)
ok, i’m from the land where the melanin grow
lackin’ a little but my stature is the evidence tho (yeah)
that’s no pinocchio, true speech (uh)
seldom in a two-piece (uh)
just an isi-agu with some blue jeans (woo)
gathering that loose leaf
got the tools for consciousness-improving
an old schooler teaching them a new thing (yeah yeah)

na wetin dey know? (oya)
yeah (yes)
see dem times we dey hustle
we no get
say na wetin dey know? (biko)
yeah (mechi ọnụ)
we dey do our ting
we no send
say na wetin dey know? (eh hehn, haha)
yeah (omo naija)
omo naija to the end
say na wetin dey know? (wetin dey know)
na wetin dey know? (wetin dey know)
yeah
na wetin dey know

an upbringing that uplifts
one gift every child is owed
on the road of success
some drift like mustangs
others do their own tingalingaling
like shabba ranks
naija peeps going places like stamps
everyting wey i yan
i don see am first hand
like the best man
invest in educatin’ our people
whether yoruba, hausa or igbo
jeka jijo ayo. da won pada si ibi ton tiwa ti won ba fe so otoro
never draw slow like ogbono
in this modern warfare called life
we do not fear
come prepared for the final frontier
this waayo government have wrecked careers for years
with nuff bs out the rear
dem go tell you this
con turn they back
pioneer’s on the attack

na wetin dey know? (wetin dey know)
yeah (uh huh)
see dem times we dey hustle
we no get
say na wetin dey know? (wetin dey know)
yeah (eh hehn)
we dey do our ting
we no send
say na wetin dey know? (wetin dey know ye-ye-yeah)
yeah (hey)
omo naija to the end
say na wetin dey know? (wetin dey know)
na wetin dey know? (wetin dey know)
yeah
na wetin dey know

ay
uxl, magugu, skunkadelic
ndi-naija (naija)
(yeah ay ya)
auckland city, cardiff (ha)
ay

wetin dey know
wetin dey know
wetin dey know
wetin dey know
ay ay ya

wetin dey know
wetin dey know
wetin dey know
wetin dey know
skunkadelic

wetin dey know

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...