letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de shaba - steine

Loading...

-…-

hoo ye eh he!

first of all who be shabba?
shabba!
shabba na the one with wahala
wahala!
shabba no dey ever wear panda
panda
shabba na the king for the area

one n-gga, two n-ggas
gotta fall
my own n-ggas, real n-ggas
gotta ball
oh my god! these shawties don fall
8 gold rings 8 fingers
won ti fo!

my brother see i sharp p-ss you
na why i go dey see p-ss you
cuz where i dey no be mistake
and i steady hustle to chop

oh my god! won ti mo
don dada!
real n-gga like you know
ko so ro!
hold it back, kak it up
for me o
after that, i get something for you o baby!

every day me i hustle to chop
every day me i hustle to work
everyday na my hustle dey grind o
for my lungu dem know me
them know me like shabba
everything wey i do na just like shabba
shabba

just like shabba
shabba!
i got gold treasures like shabba
shabba shabba!
just like shabba
shabba
8 gold rings like shabba
shabba shabba
just like shabba
shabba!
hustle and ball like shabba
like shabba!
just like shabba
shabba!
full gold teeth like shabba!
shabba!

i get a lot, i get a lot
wait for your turn you no need rush
your girl no wan leave me alone
you know me well, i no get time for her!

cuz baby if i do bad things to you
you no go ever call that guy no more
i know you want ponron mi o
so baby make you just cool down!

i watch the news when you do the deals
i get the deals and you watch the news
na baba god put me on top
na why i just dey smile to the bank o

one n-gga, two n-ggas
gotta fall
my own n-ggas, real n-ggas
gotta ball
oh my god! these shawties don fall
8 gold rings 8 fingers
won ti fo!

every day me i hustle to chop
(every day me i hustle to chop,)
every day me i hustle to work
(every day me i hustle to work o)
everyday na my hustle dey grind o
for my lungu dem know me
them know me like shabba
everything wey i do na just like shabba
shabba

just like shabba
shabba!
i got gold treasures like shabba
shabba shabba!
just like shabba
shabba
8 gold rings like shabba
shabba shabba
just like shabba
shabba!
hustle and ball like shabba
like shabba!
just like shabba
shabba!
full gold teeth like shabba!
shabba!

uh ye!
and you already know this
omo swish omo swish! ye ye

uh ye uh ye
just like shabba!
i do everything like shabba!

-.-

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...