letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de freestyle - solidstar

Loading...

eheheheheeh
oh oh oh oh oh oh oh
na jolly dey ehh
and party dey ehhh
girl na party dey eh
if you sabi dance make you come
for champagne plenty eh
shayo dey welle welle eh
asha dem go plenty ehh
if na fat or na slim wey you want
make you follow them dey jolly eh
shayo se welle welle eh
my life don change ah
thank baba god for wetin he dey do eh
boye pon da beat eh
and this a freestyle thing eh eh
wetin i dey see for africa
see beautiful girls
wey dem fine like b-tterfly
and my mama no wan gree
she still dey claim young lady
naija girls you are preety oh
everybody knows eh
as you be my one ina milli
girl i want make you be my mini
me i no mind to dey diss my money
take me as you mugu as a very kind honey
i don hammer eh eh
baba god don do am for me eh
eh that’s why i want to jolly jolly
see, this na party party
see make we just dey throw dey go cause
things don dey happen for my backyard oh
see if you wan hsssss
make you come see
boys dey wait you
girl na party dey eh
if you sabi dance make you come
for champagne plenty eh
shayo dey welle welle eh
asha dem go plenty ehh
if na fat or na slim wey you want
make you follow them dey jolly
dey jolly dey jolly eh ehh
soon we go again
soon we go again
soon we go again ehh
go again ehehehe
cause na my best friend see
i jam am for my room with my girlfriend
wetin dey happen
she dey pretend say dem no hammer
dem no hammer dem no hammer
when i catch dem well oh
ehh see, wetin you go do ehh
if you tie my girlfriend for your bed eh
abeg tell me wetin you go
me i don tire don tire for my girl ehh
johnny wetin i do you
wey dey make you dey fire
dey fire my erima eh
wetin him do you eh
wey dey make you dey commoti hin pant eh
silod star dey vex ohh
cause i don shout awapa eh
i dey craze for your love eh
tell me wetin i do wey you do me like this eh
ehhhh ohhh yeah ehhhh
na my best friend eh
i jam am for my room under bed
dem dey do am like that ehh
ehh see, them dey fire themselves
cover dem selves with pillow case eh
mama johnny mama johnny
help me tell johnny make him leave my baby
papa johnny papa johnny
help me tell johnny make hin leave my hunny
cause i wan to dey celebrate party eh
see as baba do am for ne eh
hahahaha incase you don’t know
it’s a freestyle thing
as happy eh see
make we just dey celebrate that
it’s a freestyle thing it’s a freestyle thing eh
see, chilling with foye
chilling with real g on the beat
incase you don’t know now eh jersey
ehh naso naso
oyah make we leave am like that
make you change anything
if you like smoke e no change anything
wetin i go be, i go be eh
god don bless me
my guy i go be eh
cause na my party dey
that’s why i dey celebrate eh
and me i go like to play eh
if you wan play with my baby
i go give you eh
as na my party dey
me i go celebrate eh
if you wan play with my baby eh
i go give you chance you go smoke
you go —
part ehh
oya make you dance dance dance
dance dance dance ehhh
na you imagine imagine imagine
wetin i dey see see
you fit imagine imagine eh
wetin i dey see for africa eh
imagine imagine imagine imagine
wetin i dey see for africa
see can you imagine imagine
before i know i don jam one
sweet gbedu eh
could it be loveeee
could be love have been searching for
could it be ooo
could it be love have been looking for eh
ask your mama she go tell you say i love you
children wey dey for street
know say i dey feel you yeah
no one else girl
no one else see
we go party till the morning and the night
see, we — from morning till night
see my — don dey stand ehh
my — don dey stand ehh
kondo olopa

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...