letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de show dem - ridwaynetharapper

Loading...

intro
ridwayne leeley
ahn nana yeah
wavy oh
my baby oh
yeyeye ye
ahnana yeah

verse
this girl dem haffi know
like the way that you go low
wanbi give it to me on the baseline
wa sunmo bi , give it to me pon the touchline
17 ,18 ,19 baby oh lati kekere loti n reedi
show dem what your mama gave yah
tori champagne , hennessy , rozay n beebi

chorus
show dem , say make you show dem , oya show dem , make you show dem now (4x)

verse
last time wey be say we face-time
you be tell me say make i no dey waste time
c’mon give it to baby on frontline
baby girl oya c’mon make you rewind
the way you go down down
makes me want to touch that down
baby girl no day froun
lemme give it to you up and down

baby girl i like the way dance
like the way move
like the way you groove
baby girl i like you whine
like the way you shake
like the way you move
give it to me my baby baby
give it to me rora ma reedi
give it to me my baby baby
give it to me rora ma seedi

chorus
show dem , say make you show dem , oya show dem , make you show dem now (4x)

verse
lemme be your commando
baby girl call on me i do
baby girl shade adu
anything that you wanna do
lemme stick to your body like a tatoo
my love for gat no part two
baby girl na you be the one that
baby two time two na me and you
omo to fine to fine to fine
i just wanna make you mine
they way that you go down
slow down, baby girl you blow my mind
give it me rora ma reedi
c’mon give it to me call me baby
kpemi loruko baby oh
oya fami ni rugbon lady oh
give it to me oya go down, down
cause you know na we run town, town
give it to me oya up and down
when i call on you make you daun

hook
give it to me my baby baby
give it to me rora ma reedi
give it to me my baby baby
give it to me rora ma seedi

outro
make you show dem show
ridwayne leeley
skiriparara
kooda blacker
show, show dem your way
baby show dem your way
show dem your shikishaka
baby show dem your way
show dem your dababure
baby show dem your way
baby show dem your shaku shaku
baby show dem your way
show dem your shikishaka
shikishaka shiki
shikishaka
baby show dem your way eh ehehee
eh leeley
ridwayne leeley eh ah
nenena panpaparara

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...