letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de come to daddy - prince bright

Loading...

intro:
sumormor lala ne yeah yeah
princy bright yeah yeah

verse;
asu me! (5x)
e darling asu me ey shi osuɔmɔ efo nhey ahrabatsa (2x)
o hewɔ aatawɔ agbe me ey
o hewɔ aatawɔ afuŋ me ey
o hewɔ aatawɔ a cuti me
o hewɔ aatawɔ a chɛlɛ me (2x)

chorus;
pretty lady come to your daddy
you be my lady oooo
i go love you forever
oh my darling come to your daddy
you be my lady ooo
i go love you forever
you be my lady ooo
oh my sweetie come to your daddy
i‘ll love you for ever
you be my lady oo
sweety darling kɛɛ mɔ me noko
you be my lady ooo
kaa ha ni moko laka bo
you be my lady oo (2x)

verse 2;
smile for me my baby
make i put the ring ooo
i go make the whole world know say you be my queen oooo
pastor make you hurry, make i kiss the bride oooo
my soul dey tell me say she be the one ooo

bridge;
if e be fire i go quench for you, quench for you
if e be water i go swim for you, swim for you

chorus
pretty lady come to your daddy
you be my lady oooo
i go love you forever
oh my darling come to your daddy
you be my lady ooo
i go love you forever
you be my lady ooo
oh my sweetie come to your daddy
i‘ll love you for ever
you be my lady oo
sweety darling kɛɛ mɔ me noko
you be my lady ooo
kaa ha ni moko laka bo
you be my lady oo (2x)

verse;
asu me! (5x)
e darling asu me ey shi osuɔmɔ efo nhey ahrabatsa (2x)
o hewɔ aatawɔ agbe me ey
o hewɔ aatawɔ afuŋ me ey
o hewɔ aatawɔ a cuti me
o hewɔ aatawɔ a chɛlɛ me (2x)

chorus
pretty lady come to your daddy
you be my lady oooo
i go love you forever
oh my darling come to your daddy
you be my lady ooo
i go love you forever
you be my lady ooo
oh my sweetie come to your daddy
i‘ll love you for ever
you be my lady oo
sweety darling kɛɛ mɔ me noko
you be my lady ooo
kaa ha ni moko laka bo
you be my lady oo (2x)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...