letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de gbedu (freestyle) - nahtay

Loading...

hook:
my way
bring your body come my way
i get gbedu wey dey burn body
for anybody wey dey gbe body

verse 1:
lemme please you right
give you something wey go ginger your soul
come and feel alright
is that not why everybody want more
normally, i no dey freestyle normally
sound from the soul that i bring normally
everybody know how i be normally
whatever is this, e don dey turn abnormally

pre hook:
pass the dutchie pon the left hand side, if you no go gbe body, make you step aside
bad energy no suppose dey my side
those with fake lifestyle i beg you step aside

hook:
my way
bring your body come my way
i get gbedu wey dey burn body
for anybody wey dey gbe body
verse 2:
like i said
make bad energy no come dey do you here
cus i get guys wey wan dey with the girls
and e get girls wey wan dey with the men
see they wan turn up till the end
they wan burn up till dem kpef
see i no know why you dey vex
for the kind love wey me i dey get
but in the end

pre hook:
pass the dutchie pon the left hand side, if you no go gbe body, make you step aside
bad energy no suppose dey my side
those with fake lifestyle i beg you step aside

hook:
my way
bring your body come my way
i get gbedu wey dey burn body
for anybody wey dey gbe body

verse 3:
the way the gbedu flow don dey make the girls dey jump
that’s what i like, when them girls den don dey drop
only one jam wey go make the gbedu sup
if you are not rocking, then na you dey dull
that kind of song wey go put them in the mood
wey go burst their brain wey go put them in the cruise
no worry my guy we go run am on code
abeg drop that jam make i enter my mood
hook:
my way
bring your body come my way
i get gbedu wey dey burn body
for anybody wey dey gbe body

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...