letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de monica - merry tee

Loading...

intro
ohhhh ahhhh /2x
i’m ur boy/2x and i’m ur boy oh ah

chorus
monica baby why you dey do like this
i suppose be your baby… you con dey do like this
for instance!! you no be my sister!
you need my -ssistance!!! i fit be your mister

verse
think about the love make the love no go fade
shey he don tey wey i dey for delay ehhh ehhh
gimme good love ma lo fimi sere..
make the love be like fun in the rain eh eh oh ohhh

bridge
omo you too set ooo i fit commit suicide oooo
my girly too fine ooo i love you one kind oooo
angelina ehhhh
i fit comot suicide ooooo
my girly too fine ooo
i love you one kind ooo

back to chorus

verse 2
shey you no do at all even if you break i go fall ehhh ohhhh
you sweet like maggie we dey sweet for soup.. if na to k!ll i go k!ll for you ehhh ehhh oh ohh

bridge
omo you too set ooo i fit commit suicide oooo
my girly too fine ooo i love you one kind oooo
angelina ehhhh
i fit comot suicide ooooo
my girly too fine ooo
i love you one kind ooo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...