letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de #yawadey - burna boy

Loading...

oh lord have his mercy

i been dey wear versace shirt
they wear their ray bann
so they need versace shirt
happy is the nation
dem play me song for tv and radio station
dem a see me risen in the stereo still done
and they talk
they taking on me’s behaviour
them call me oluwaburna lyrics creator
on the road to greatness
dem a sink under haters
some of them a hire private investigator

i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force

if you never see landlord yawa dey o
and if you never know
yawa dey o
you dey for house, you see your family dem never chop
yawa dey o
and if you no go church
yawa dey o
and if you no dey rush
yawa dey o
comot for road
police stop you dey search you see poli
yawa dey o

see in 2010 when i drum a single
i was skinny
and my face was full of pimple
then they tell me say this music industry simple
i go use my eyes to see
no be so this thing go
the tin go
no be say i wan blow with one track
and my music fade away
and i no fit come back
i dey try to win a grammy
to say i don die
but 2012 i sign the contract

i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force

this new era is not the same o
new era galala go put them to shame o
oya, oya, show them, k!ll them, show them

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...