letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de cover me yaweh - odumodublvck

Loading...

intro(odumodu blvck)
the number one enemy wey we get na ourselves

hook (odumodu blvck)
n-body dey
n-body pray
n-body dey
n-body pray
n-body dey

i been dey on my own
i dey stick to myself
but the demons are close
i dey pray to my god
all my windows are closed

(clooosed)

cover me yaweh(cover me)
cover me yaweh(cover me)
cover me cover me
cover me yaweh
cover me yaweh

waaaaa

the demons are coming
cover me yaweh
the demons are closing in
cover me yaweh(cover me)
cover me yaweh(cover me)

they are flying
the are strolling
they are k!lling destroying
cover me yaweh
cover me yaweh
dem dey plot o(uhn!)
dem dey suck o
uhn!

(odumodu blvck)
(blvcksheep forever)

cover me yaweh
cover me yaweh
(go)

verse 1(odumodu blvck)
i been dey one time for my yard
i dey look them ten girls mini skirt
no bra f-ck the system
i dont wanna screw them
uhn!
dagger to your area
holy water sprayer
odumodus prayer
olosho dey fear me
olosho dey dread me
because i dey diss them
because i dey ditch them
me i no go touch them
me i no go f-ck them
even if them look fresh
me i no go kiss death
never will i famz them(never)
not another damsel
kakaraka i dey stand in my faith
even in defeat i dey with my god
trials and pain for the test of my faith
hoping for grace to align with my god
my n-gg- no fear
ma n-gg- no stagger(no stagger)
the message is clear
we no need no drama(drama)
we no need no grammar(grammar)
we no want wahala
some n-gg-s dey look us like say we dey waste our time
(ehh pressure)
some are hoping i remain a broke -ss for life

hook(odumodu blvck)
n-body dey
n-body pray(kpo)
n-body dey
n-body pray(pray)(kpo)
n-body dey

i been dey on my own
i dey stick to myself
but the demons are close
i dey pray to my god
all my windows are closed

cover me yaweh(yaweh)
cover me yaweh(uhh)
cover me cover me
cover me yaweh
cover me yaweh

the demons are coming (blvcksheep forever)
cover me yaweh
the demons are closing in
cover me yaweh (blvcksheep for life)
cover me yaweh

they are flying (flying)
they are strolling (strolling)
they are k!lling destroying
cover me yaweh (yaweh)
cover me yaweh (yaweh)

dem dey plot o
dem dey suck o

dem wan suck all my blood o
cover me yaweh
cover me yaweh

bridge(odumodu blvck)
some n-gg-s dey look us like say we dey waste our time
some are hoping i remain a broke -ss for life
some n-gg-s are hoping
i remain a broke -ss for life
some of dem den dey reason say me i dey waste all my time

outro (pastor e.a adeboye)
the power in that word would break every yoke in the lives of your children in jesus name
i pray that at the end of it all this very day we will all go home knowing that the almighty god has visited his people in jesus name

congregation: amennnn

pastor e.a adeboye: thank you father for we pray in jesus mighty nane we have prayed

congregation: amennn!!

pastor e.a adeboye: give the lord a big hand while you sit down and then shake one or two people and say “i will see you in heaven in jesus name”

ehen!!! amen. you maybe sitted, god bless you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...