letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de angela - kuami eugene

Loading...

anywhere you dey i go dey there ooo
my sh3rekoko my one and only
any car you want ago hustle ooo

baby take my heart baby carry go
if you think ago leave you god forbid eee
if you leave me there i die be this eee
you dey show me things i can’t resist eee
ago mention your name to the world like 1
ebe you wey dey give me joy
angelaaaaa wowowowooooo
angelaaaaaaa
ebe this the only things i’m waiting
angelaaaa
angelaaaaa
ego better make i suffer make you no cry
ebe heaven food you dey ago go sky
and ebe true wey i talk ano dey lie
if you leave me today today girl i don die
if you think ago leaveyou god forbid eeee
if you leave me there i die be this eee
you dey show me things i can’t resist eee
ago mention your name to the world like 1
ebe you wey dey give me joy
angelaaa wowowoooo
angelaaaaaa
ebe this the only thing i’m waiting
angelaaa
angelaaaaa
ago mention your name to the world like 1
angelaaa
angelaaaaaa
ebe this the only thing i’m waiting
angelaaaaa
angelaaaaaaa
eeeeeee eeeeeee
oyeee yeyeee
k!ll beat let’s go

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...