letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de 4 instance - 2face idibia

Loading...

[whistling]

g g
na who? wetin dem talk?
eh eh? wetin dem talk?

eh! chineke me! eew!

ala oyi e! ala oyi e!
ala oyi e! ala oyi e!

see
for instance
say na me be one wey dey give chance
say na me be one wey dey make plans
for all man to benefit abi
to make we disagree
to agree to create chance
but now i am not of importance
cos now i am looking from a distance
that’s why you give them the chance
to do us and turn us to victim of circ-mstance
them just dey ignore our existence
them get us use do excuse to buy chance
ai
them no wan know say we dey
them dey use us dey play
all we get is a pursing glance
anytime we stand for resistance
when them in the act of exploitance
abi we just be living in a trance
lord! oh mah god!

ala oyi e!

the thing what i’m feeling
is a feeling of love
and you know say it so

ala oyi e!

in your house o
or you in a motor
and you dey a go slow

ala oyi e!

this thing is affecting your being
and its k!lling your soul

ala oyi e!
ala oyi eh for the thing wey we see
dey make you want to dey

see this type of thing we we dey feel
they make me dey want to dey
ala oyi e!
even if i want to dey cheat
i go still dey want to dey
ala oyi e!
stand look around you
i bet you go dey want to dey
ala oyi e!
ala oyi e! for the thing wey you see wey make you
ala oyi e!

for instance
say emi ni baale of nigerians
shey i go dey respect your own stance
shey i go create the scenery
for better to plenty
to dey make we dey give chance
instead of to dey pack the money go france
dey make suffer to full in abundance
dey make me to wan run away
to a place wey e be say
i go dey feel like to break dance
where dem go respect my sk!lls for instance
where dem go no go just dey
dey play pranks
on top the people
wey work the way
wey give them the key
to the door to the substance
wey dem just dey use with freelance
their looting no dey give us -ssurance
repentance no dey their plans eh
create annoyance for my heart
so ala oyi e!

see what am feeling
is a feeling of love
and then you know say is so
so… ala oyi e!
in your house so
or you in a moto
and you dey a go slow so… ala
oyi e!
feel like this thing is
affecting your being
and is k!lling your soul… ala
oyi e!
ala oyi e for the thing wey you
see
wey make you ala oyi e
ala oyi e
see this type of thing we we dey
feel ing
dey make me dey want to dey to
dey… ala oyi e!
even if i want to dey cheat
i go still go dey want to dey to
dey… ala oyi e!
stand look around you
and i bet you, you go want to
dey to dey… ala oyi e!
ala oyi e! for the thing wey u
see wey make you ala oyi e!
ala oyi e e e!
ala oyi e e e!…

make we dey give chance…
instead of gather money dey
france…
ai! hmnn not to dey come
dance…
ei, bale of nigerians
ala oyi e!
ala oyi e e e!… ala oyi e e
e!… ala oyi e e e e!

chineke me
ala oyi e e e e!
[till fade]

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...