letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ebe god - keeny ice

Loading...

keeny ice:
keeny ice;
né mè fùa ne nà fù;

victor ad:

it’s victor ad nanana yeaaah;

bridge: ( victor ad )

i wonder why them no dey see the things i see;
same reason they no believe in anything i say eeh;
nigeria to ghana we balling overseas, aay;

wey they ask me say how i take get here;

hook: ( victor ad )

ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti;
ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti ooo, ooo, oo;

verse 1: ( keeny ice)
i’m so blessed and i no fit deny;
say the, grace wey dey follow me be divine;
though i be the ‘i’ in the middle of the grind;
ebe sogbolisa wey dey back my shine;
dem surprise say i pull up in the s550;
doing return flights on first cl-ss tickets;
my bank account balance on a 9 digit;
i be guardiola winning in another man’s city;
wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be ma dzè anyi;
gake yesu be ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem èdzì kple anyi;
nyè be dziɖuɖu aa lã mè tem ne wo aba anyi;
wo do nugɔ dzo tà wo bù be nyea ɖè mè ya tsi anyi;
truly the street no be who first come;
amenye taking be grace be who stretch arm;
ok wait, hold up, just give me a minute, ebe success dey call i dey go pick come;

hook: ( victor ad)
ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti;
ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti ooo, ooo, oo;

verse 2: ( keeny ice )
mè koe ɖo klò ta wò koe dà ɖe abɔta nem;
ne mè yoe lè xàxa mè aa etɔna nem, ɖelamem;
é ɖe mɔ bubù nem he no make i follow them;
now i make loud wey i mute all of them;
my whole team is ok no new friends;
clear road i no dey see dead ends;
i remember when they talk say i no make sense;
but now, my nonsense wey dey give dem sense;

bridge: ( victor ad)
i wonder why them no dey see the things i see;
same reason they no believe in anything i say eeh;
nigeria to ghana we balling overseas, aay;
wey they ask me say how i take get here;

hook: (victor ad)
ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti;
ebe god wey bring me here, no be say i use transport fare;
ebe god wey bring me here, nyame n’aɖom nti ooo, ooo, oo;

victor ad: ebe god wey bring me here;
keeny ice: from january to december i just keep counting chedda;

victor ad: nyame n’aɖom nti;
keeny ice: be mi fue ne me de gbe ko emoame le gble;

victor ad: ebe god wey bring me here;
keeny ice: everything i touch dey turn gold, blessings in ten million folds;

victor ad: nyame n’aɖom nti ooo ooo oo

outro : (two bars)
they say good things come to those who wait;
but only things left by those who hustle;
i’m here by god’s grace;
and not by my muscle;

my name still remains….bars!!!
end

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...