letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de above - jovi

Loading...

(verse 1)
f-ck what you heard is irrelevant
name me one man i ain’t better than
treat my ladies like a gentleman
all my ladies know i’m heaven send
my head over ‘trong i no di learn
my way over straight i no di bend
now so hate don’ be the new trend
show me money, masa f-ck a friend

(chorus)
above flow, above sound
above dope, above tchak
tchana dey i get fo’ breeze
when i shoot i no di miss

(verse 2)
i be na very sick pikin
man ‘trong fo mop like na chinchin
sleeping bokeh, have a digest
i be be first love a loity to wild s-x
two ride like a lefty
flow heavy bounce heafty
i know they will never get me
because they woun’t find me where they left me
na why that when i flow on any beat
i di make am hard fo forget me
men dem just tanap here na fo vex me
me i just di move on to the next thing
all ma nga the hot and the s-xy
some ma nga just comot fo text me
i shoot ei some program fo next week
ei cam ma house then i press ei
ei no leave me no make up fo bed sheet
any time di kana’ girl fi check me
i fit leave am taleh no go lef me
men dem want make i fall make the mach’ me
i di wukop’ back like na back spring
all ya own work na fo check me?
check me, you must respect me
all that tok no impress me
above!!!!

(chorus)
above flow, above sound
above dope, above tchak
tchana dey i get fo’ breeze
when i shoot i no di miss

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...