letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sability (remake) - daniostar

Loading...

[intro]
danio beat no jutsu

[verse 1]
e n lę oh
greet everybody for here oh
padi jo shey shey pęlę oh
mo ti so funwon tęlę oh
belle oh
deliver like i get belle oh
dem say i dey go cele oh
dem say i dey go cele oh
[pre-chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do

[chorus]
sabi oh, oh-oh (come on, come on)
sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
sabi oh, oh-oh (come on, come on)
sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na)

[instrumental break]

[verse 2]
oni reason
oni reason why dem dey call me oloyin
whilе you beefing, i’m still leading
k!ll anything i no fit miss
you no go fit in my shoes
high fashion, jimmy choo
wanna sip some jin and juicе
tomorrow will be okay
[pre-chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do

[chorus]
sabi oh, oh-oh (come on, come oh)
sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
sabi oh, oh-oh (come on, come on)
sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na)

[instrumental break]

[outro]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
danio beat no jutsu

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...